Dem don discover man with two heads for Naija. Some people dey talk say na film scene, but we never sabi for sure. Dis tori don scatter ground, we go update una as e dey unfold.